Boy Spyce - Folake

0
  • Тип: Скачать песню Boy Spyce - Folake
  • Длительность: 02:49
  • Качество: 188 kbps
  • Размер: 3.9 MB
  • Дата релиза: 2-02-2023, 11:13
Скачать песню Boy Spyce - Folake в mp3 (длительность: 02:49, битрейт: 188 кбит/с) или слушать онлайн бесплатно
Текст песни Boy Spyce - Folake
Cinemato

Snap mi fine cinemato

Illuminate

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono


Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

'Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara
nMuz.net - Прослушать или скачать музыку
Жалобы и предложение: admin@nmuz.net